Peter Rufai: Former Super Eagles goalkeeper Dodo Mayana die at 61 – BBC News Pidgin

admin

image3 July 2025, 19:38 WAT New Informate 19 minutes wey don pass Former Nigeria Super Eagles Captain and goalkeeper Peter Rufai don die.

Super Eagles don confam am.E die at di age of 61.

Reports say di legend, Dodo Mayana as dem dey popularly call am, die on Thursday 3 July morning.

Im death dey come afta di tori of di death of Liverpool forward Diogo Jota, wey die for car accident aged 28.

Super Eagles for dia post on social media hail di legendary goalkeeper say e go dey “forever in our hearts”.

Skip X post Allow X content? Dis article contain content wey X provide.We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies.You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting.To view dis content choose ‘accept and continue’.

Accept and kontinu Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.End of X post

Content is not available

View content on X De external site no concern BBC.

Di Nigeria Football Federation, NFF, wey also don confam di tori hail di legend say im “legacy live on between di sticks and beyond.”

Rufai na a giant of Nigerian football wey help di country win di 1994 AFCON tournament.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wia dis foto come from, Peter Rufai/Instagram.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Next Post

A couple tried for 18 years to get pregnant. AI made it happen | CNN

AI Maternal health Women’s health See all topics Facebook Tweet Email Link Link Copied! Follow After trying to conceive for 18 years, one couple is now pregnant with their first child thanks to the power of artificial intelligence. The couple had undergone several rounds of in vitro fertilization, or IVF, […]
A couple tried for 18 years to get pregnant. AI made it happen | CNN

Subscribe US Now